![]() |
Peruzzi – “Isolova Lyrics“ |
Peruzzi – “Isolova Lyrics“
STREAM/DOWNLOAD MP3
LYRICS
ISOLOVA!
Volume in my ear, Volume in my ear
Lussh!
Aii
[Pre-Chorus]
Ah ehn, Ole!
Ehn Ole!
Ah ehn, Ole!
Ole le le le, Ole!
Ehn Ole!
Ah ehn, Ole!
Ah Ehn, Ole!
Ole Ole le le, Ole!
You wey dey chop anyhow, Ole!
Hafa you wan kill person, Ole!
Chop meat, chop this, chop that, Ole ooooh,
Ole le le le le, Ole!
You wey dey knack anything, Ole!
Hafa you wan wound person, Ole!
Knack, knack, knack, ole oooooh, Ole!
Ole le le le le, Ole!
Hands on your head, Old Soldier
Go go, Go lower
Ge ge, Game over
Iso what?, Isolova
Hands on your waist, Old Soldier
Go go, Go lower
Ge ge, Game over
Iso what?, Isolova
You don do Dremo, Ole!
You kan do Of Lay Lay, Ole!
Now you wan do OBO, Ole ooooh, Ole!
Ole oooooh, Ole!
Last time you go see Banky, Ole!
Chop and clean mouth with Hanky, Ole!
Baby, this hanky Pranky, Ole ooooh,
Ole ooooh, Ole!
Stubborn, Go Lower
Who you? Isolova
Stop am,
Who? Go Lower
How do you cope? Isolova
Guy wey thief my Jam, Ole!
He say ehm wan drop am, Ole!
That time you go see Van Damme, Ole oooh,
Ah Ole oooooh, Ole!
Shey you say you know Don Jazzy, Ole!
Say una meet for Embassy, Ole!
Ahh you wan Jonze their Daddy, Ole oooh, Ole!
You wey dey chop anyhow, Ole!
Hafa you wan kill person, Ole!
Chop meat, chop this, chop that, Ole! ooooh,
Ole le le le le, Ole!
You wey dey knack anything, Ole!
Hafa you wan wound person, Ole!
Knack, knack, knack, ole oooooh,
Ole le le le le, Ole!
Hands on your head, Old Soldier
Go go, Go lower
Ge ge, Game over
Iso what?, Isolova
Hands on your waist, Old Soldier
Go go, Go lower
Ge ge, Game over
Iso what?, Isolova
Stop am, Go Lower
Who you? Isolova
Stop am,
Who? Go Lower
How do you cope? Isolova
Peruzzi – “Isolova Lyrics“
For the place wey the boys dem dey meet usually
One or two drinks to relax no be say dem too shack
Time don go, night don show
Make dem come go house
Who stand for road? make I horn o
Na ehm popo shout!
Park there! where your particulars? and where
Do you think that you’re going like this?
Ni wo yi ale,
E’rope ele ma be?
Teba soro ju e ma te
Una don run go chop life oya give me my share!
Before dem talk one, he say “shut up!
Small boy! Who dash you liver? talk more I go cork gun
Small time he don pull trigger ah!
He don kill am o!
[Interlude: Fela Kuti]
We’re gonna have a short break
Every body say yeah yeah
[Verse 3: Falz]
Johnny Just Drop
Na popo shoot am down
This motherfucking trigger happy nigga
Just cause unnecessary sorrow for him family sha
All because dem no oblige you
When you ask for some cash
No fucking threats no weapons
Just him and his guys in his car
You have the guts too tell me
You accidentally discharged?!
J.J.D, J.J.D, J.J.D, J.J.D
Madman! waka! you be bloody bastard!
You waste a life and try to tell me
That you sorry after
Trying times and dark days
It’s just becoming darker
It’s still the same sad story
Just another chapter
J.J.D, J.J.D, J.J.D, J.J.D
J.J.D, J.J.D, J.J.D Johnny Just Drop!
Johnny drop for Borno
Johnny kpie for Plateau
Some blame it on religion
Some dey fight for Malu
Johnny drop for Lagos
Cause a foolish man overdo
If Johnny continue to drop
Eyan melo lo ma ku!
J.J.D Johnny Just Drop!
TMXO
[Outro: Fela Kuti & Falz]
Eyan melo lo ma ku!
Everybody say yeah yeah
Thank you brothers and sisters
See you later
Eyan melo lo ma ku!
Falz – “Johnny Lyrics“
0 Comments